Ayra Starr - Rush Mp3 Download & Lyrics

Ayra Starr - Rush Mp3 Download & Lyrics

Ayra Starr – Rush Mp3 Download & Lyrics. Oyinkansola Sarah Aderibigbe, known professionally as Ayra Starr, is a Beninese-born Nigerian singer.

She began a fashion career at the age of 16 with Quove Model Management before deciding to pursue a career in music.

Play: Audio/Mp3

Watch: Video

Ayra Starr – Rush Lyrics;

[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

See also  Alan Walker - Darkside ft. Au/Ra and Tomine Harket Mp3/Mp4 Download & Lyrics

[Chorus]
But e dеy rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)

Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri.

See also  girl in red - Serotonin Mp3 Download & Lyrics

….THE END