Ayra Starr – Rush Mp3 Download & Lyrics
Play: Ayra Starr – Rush Audio/Mp3
Watch: Ayra Starr – Rush Video
Ayra Starr – Rush Lyrics;
[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dеy rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri.
Ayra Starr – Rush Mp3 Download & Lyrics: Download and listen to more songs below..
- Matias Damasio – Como Antes Mp3 Download & Letra
- Grace – When The Party’s Over Mp3 Download & Lyrics
- Ahmed Saad – El Youm El Helw Dah Mp3 Download & Lyrics
- Bad Bunny – Neverita Mp3 Download & Letra
- Asake – Organize Mp3 Download & Lyrics
- Guns N’ Roses – November Rain Mp3 Download & Lyrics
- Pogo – Forget Mp3 Download & Lyrics
- Greg Street ft. Nappy Roots – Good Day Mp3 Download & Lyrics
- FUJII KAZE – Shinunoga E-wa Mp3 Download & Lyrics
- Etta Bond – Teleport Mp3 Download & Lyrics