Zinoleesky – Call Of Duty Mp3 Download & Lyrics

Zinoleesky – Call Of Duty Mp3 Download & Lyrics. Oniyide Azeez, professionally known as Zinoleesky, is a Nigerian songwriter, singer and rapper. He came to limelight with the release of his debut album “Chrome Eccentric” comprising hit tracks “Ma Pariwo” and “Kilofeshe”.

Play: Audio/Mp3

Watch: Video

https://www.youtube.com/watch?v=-ENQS3ancpI

Zinoleesky – Call Of Duty Lyrics;

Oya, oya, delete
Ni bi bayi, see that your brain, e go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you

See also  Quavo & Takeoff - Hotel Lobby Mp3/Mp4 Download & Lyrics

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I’ve done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

See also  Chris Mix | Christell Mp3 Download

[?], I did something to make her upset
Girl you have to bring your friends ’cause me I love you to meet my friends
Can we have a show by ten?, No we have to leave by ten
Oh, abi dem no get idea, but I no dey too show myself

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I’ve done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

See also  Pedro Infante - Ni por favor Mp3 Download & Letra

Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I been dey ka, use ninja
Baby ma bami ja

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track.

……THE END