COMMON PERSON – BURNABOY Mp3 Download & Lyrics. The Afrobeat legend and Nigerian talented songwriter comes with this inspiring song titled “common person” which resonate with his humble but committed lifestyle.
The song is available here for your free and fast download. Enjoy!!!
Play: AuDIO/mP3
Watch: Video
COMMON PERSON – BURNABOY Lyrics;
(Bong)
(Bong killa)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own.
Download and listen to more songs below..
- Nico & Vinz – Am I Wrong Mp3 Download & Lyrics
- BTS (방탄소년단) – Epiphany Mp3 Download & Lyrics
- Beat Automotivo Tan Tan Tan Viral – WZ Beat Mp3 Download & Lyrics
- Nessa Barrett – die first Mp3 Download & lyrics
- Yung Gravy – Betty (Get Money) Mp3 Download & Lyrics
- La Bachata – MTZ Manuel Turizo Mp3 Download & Letra
- Quevedo: Bzrp Music Sessions, Vol. 52 Mp3 Download & Letra
- Canking X Ess2mad- Lemme Land Mp3 Download & Lyrics
- Topic & A7S – Kernkraft 400 (A Better Day) Mp3 Download & Lyrics
- Deep Purple – Perfect Strangers Mp3 Download & Lyrics