RICHFAME – Up and Down ft Zinoleesky Mp3 Download & Lyrics

RICHFAME – Up and Down ft Zinoleesky Mp3 Download & Lyrics. Real name, Ezekiel Richard, also known as Richfame, is a US-based fast rising Nigerian artiste.

He hails from Oleh, Isoko-South LGA in Delta State, South-South Nigeria. Richard, migrated abroad to study art at the University of Manitoba, Canada.

Play: Audio/Mp3

Watch: Video

RICHFAME – Up and Down ft Zinoleesky Lyrics;

Out of many girls, Out of many girls me I still see u

Calm down make I reason you baby ooo, reason you baby ooo.

See also  Chino Pacas - El Gordo Trae El Mando Mp3 Download & Lyrics

You know a day won’t pass make I no see you, but if you no see me baby ooo. If you no see me baby ooo 2x.

You know up and down, up and down, I heard you looking for love you searching up and down, up and down.

Oma Ja, oma gba, doze no believe e just dey argue oma jah, oma gba.

You go show them now now now.

Dem dey see me for club, me I go dey there till you come. They want to know wetin dey sup 2x

See also  Talking Heads - Psycho Killer Mp3 Download & Lyrics

I just wanna be yours 2x

Na you I dey think of I tap gonna for love, you sweet pass jeloaf, nobody fit compare you girl you hot.

Your body thermahug and me no go commot.

Your body na fire… Any night no deny yeh yeh..

Your body dey make me dey sumbanaja 2x

You know up and down, up and down, I heard you looking for love you searching up and down, up and down.

See also  Måneskin - Beggin Mp3/Mp4 Download & Lyrics

Oma Ja, oma gba, doze no believe e just dey argue oma jah, oma gba.

You go show them now now now.

Dem dey see me for club, me I go dey there till you come. They want to know wetin dey sup 2x.

….THE END